Posts

Showing posts from August, 2021

NAIJA OFFICIAL MUSIC APP

Image
  Naija Official Music Mobile App For downloading Latest Music And Reading news and many This Latest Naija Official Music latest Mobile app for reading news , Sports , entertainment , Music , Videos , latest Celebrity news. And many More This App allows you to read Latest Naija Official Music Content Without logging In to their blog download App for full details   APP INFORMATION    Version.                1.0  Update.                 9 June 2021, Download size.    14.50 Mb Offered by.            Status saver  OTHERS   Full network access Prevent phone from sleeping Run at startup Receive data from internet View network connections View WLAN State https://www.mediafire.com/file/ojp1efbbvz8e48a/_NaijaOfficialMusic_15501530.apk/file" style="background: maroon; border: 0px; color: white; display: inline-block; font-family: Arim...

[Lyrics] Dice Ailes – Reserve

Image
LYRICS The sauce wey I get dey drip just like me o, e dey Bar wey we get o e no go finish o, e dey E dey reserve Your guy dey the bench o we dey the field o, en dey En dey reserve The girls wey I get o dem no fit finish, dem dey Dem dey reserve o I can’t decide I can’t decide Dem dey reserve Dem dey reserve I can’t decide I can’t decide Dem dey reserve Dem dey reserve The sauce wey I get dey drip just like me o, e dey Bar wey we get o e no go finish o, e dey E dey reserve Your guy dey the bench o we dey the field o, en dey En dey reserve The girls wey I get o dem no fit finish dem dey Dem dey reserve o The End!!!

[Lyrics] Yemi Alade – Ogogoro

Image
LYRICS Whyne got me baby no time Or the boys wey go naughty 2 night Whyne for me baby whine Whyne for me baby whyne Whyne for me baby no time Baby this your vibe this your vibe wey dey mash up life Whyne for me baby no time Baby give me vibe give me vibe like nine ninety nine You are my type of wine, original ogogoro Sweet shekpe you dey high me o Original ogogoro, slim shady You are my type of wine, original ogogoro Sweet shekpe you dey high me o Original ogogoro, slim daddy You are my type of wine Whyne for me no go slow now (yeah yeah) Give me what I want oh nah (yeah yeah) Big body with a big Baka Outta town but I’m back in town Life of the party me I like to party After party is the after party (uh huh Ha) Hakuna matata when I’m in the zanga Nothing them go touch na eh (Whyne for me) You are my type of wine, original ogogoro Sweet shekpe you dey high me o Original ogogoro, slim shady You are my type of wine, original ogogoro Sweet shekpe you dey high me o Original ogogoro,...

[Lyrics] Gyakie – Need Me

Image
LYRICS For yooo Flip the music Na na na na na na eeh Gyakie How about them stop, no don’t stop Come closer mi baby no don’t stop I want this daily I’ve fallen in love I cannot deny Boy you wanna twemp3 me I tried to go low low low You got me go low low low for yoo When I’m with you oh no no I misbehave I kolo Oh this is crazy But if you need me now Tell me now cause I dey one side for you Eeh but my heart don’t lie It’s so fast, very fast around you Oh you dey make I go insane, so insane Oh you dey make I go insane, so insane Akosua dzigbordi, forget everybody If you fall, fall hard odo pa y3 d3 oo I found the one I need For this I never leave, it’s for a lifetime I tried to go low low low You got me go low low low for yoo When I’m with you oh no no I misbehave I kolo Oh this is crazy But if you need me now Tell me now cause I dey one side for you Eeh but my heart don’t lie It’s so fast, very fast around you Oh you dey make I go insane, so insane Oh you dey make I go insane, so...

[Lyrics] Naira Marley – Drug Test

Image
LYRICS Mo shee shey blood test ni doctor so fun mi mo ti catch feelings Said I should be sucking breast, sucking breast every night before sleeping O fun mi ni ogun ti ma lo oni sex in the morning sex in the evening O ye ko ti ye yin ibi ti n soro de O de ye ko ti ye yin I just failed the drug test Doctor so fun mi pe drug test positive Cocaine negative Heroin negative Cannabis positive Marlians Stay happy and shey jeje everything possible iwo think positive Ma lo ro ra e pin O le shele anytime o ye kon believe Nawoya nawode Shebi olorin lo ma re To ba sun gbalaja as omo okurin sho ye ki n nagode Mo ya da dubule As pe o ti sun mi kin ma da dubule Won fe mu ore bo re So therefore e je ko ma lo be O fe ja mi laya Omo ase to fe ja kun laya Baby sheru ba won je ki idi e ko ma gbon ko ma yi bi tyre Mo kan ro iro ku iro titi o ma da fun nkan to gbe si aya Marlians have feelings too Yebo you are my heart desire O po mo le je tan you should just get to the point emi o fe ejo Mo fun ni ...

[Lyrics] Dremo Ft. Patoranking – Wonder

Image
00:00 00:00 DOWNLOAD MP3 LYRICS Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah I still dey wonder Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah I still dey wonder So many things to talk about Wonder why people get attention when dem die Wonder why Stevie no dey see Wonder why people gat to struggle to survive Wonder why people be picking war over peace Wonder why people no fit love David and Wiz Wonder why guys judge a lady by physique And I wonder why ladies judge a nigger by his whip Wonder why you wanna bring another brother down All because you and a blogger wan trend Wonder why the seven wonders in the universe both I still wonder why wonders shall never end And I still dey wonder why sometimes I cannot blend Still wonder why enemies pretend to be your friends Wonder why time is long and life is short And I wonder why I never buy Ferrari yet Ah ah aaaah ah ah aaah ah ah I still dey wonder Ah ah aaaah ah ah aaaah ah ah I still dey wonder Tell the people we are ready We bad and deadly Don’t go act shady Give...

[Lyrics] Zlatan Ft. Buju – Alubarika

Image
LYRICS Ayiii Steph Oh baby Astala astala Spiritual thing again We wan cause gbege Oh baby Ayiii, more fire More fire, let’s go Mon lo mo bo lalubarika I burn real gas and I smoke shisha You hear something for my song wey sound like say na fault Mehn I swear you be dead nigga Mon lo mo bo lalubarika I burn real gas and I smoke shisha You hear something for my song wey sound like say na fault Mehn I swear you be dead nigga Kuronbe Mon lo mo bo lalubarika Life is a process everyday mehn I’m getting bigger Straight from Island down to Bariga If you no get money for loud you for manage shisha Louder shey you get aza Picker gbowo japa After all the late nights I’ve been burning data I don’t wanna be a player I don’t want another You know I’m a starboy, I just became a father Sapa o le te e lorun Girl you know I gat you I’ve been thinking of you, na for you I hustle You know music na my hustle, and I no dey fumble You no fit hear my fault girl na me dey tell you Sapa o le te e lorun G...

VIDEO: Baddy Oosha – Hoil

Image
Oosha Empire front liner   Baddy Oosha   drops the highly anticipated video to his smashing hit song “ Hoil “ After hinting us of dropping another smash single “ Omokomo ‘ while we anticipate that, here’s an official video of his viral hit single  H’oil  off his last EP (September 30) The video was shot and directed by  Lucas Reid . Watch below:-