[Lyrics] Dice Ailes – Reserve


LYRICS

The sauce wey I get dey drip just like me o, e dey
Bar wey we get o e no go finish o, e dey
E dey reserve
Your guy dey the bench o we dey the field o, en dey
En dey reserve
The girls wey I get o dem no fit finish, dem dey
Dem dey reserve o

I can’t decide
I can’t decide
Dem dey reserve
Dem dey reserve
I can’t decide
I can’t decide
Dem dey reserve
Dem dey reserve

The sauce wey I get dey drip just like me o, e dey
Bar wey we get o e no go finish o, e dey
E dey reserve
Your guy dey the bench o we dey the field o, en dey
En dey reserve
The girls wey I get o dem no fit finish dem dey
Dem dey reserve o

The End!!!

Comments

Popular posts from this blog

I Went Into Hiding When It Was Reported I Slept With Dogs — Cossy Orjiakor

Kaduna Polytechnic Admission Requirements For UTME And Direct Entry Candidates