[LYRICS] Am Ready - 2Ben
READ LYRICS
wani kinlo hustle mo hustle
and some dey pray make anything no Buble
i gas to double my hustle
make bad Belle no go reason me fr struggle
I no get time for trouble
I jst dey do my tin make I no go fumble
see d matter don dey long
moti gbera tan..omologo moti lor
hav been doing dis on my way
be monshe pawo mi ko de kan aye
be monshe she aye mi ko de kan aye
matun jaya mi from 9ja to Malay
eni mowe lo mo way
be monshe pawo mi ko de kan aye
be monshe she aye mi ko de kan aye
matun jaya mi from 9ja to Malay
am ready .... say am ready o
to give Dem steady o.
make I giv God glory oo
am sorry...make Dem no vex oo
I don dey bulling ooo
and I giv God glory ooo
broda no worry oo..make Dem no worry oo
omoh no dulling ooo
make we giv God glory oo
on a steady ooo..making money
steady spending oo
and I giv God glory oo
make I no go cast all my doings
make I no go show dem everything wy Dem do me
na my life style omoh na so I dey do
if I drop d gbedu ..make una start to dey Grove
holiday.. everyday na my Holiday
I jst dey pray make d blessing still dey com my way
I no wan send anybody wy wan stop my way
as I dey work and my hustle go still dey pay

Comments
Post a Comment